Lyrics

Lyrics: Stonebwoy – Problem

Intro:
This is an emergency
Onoh noh noh noh
Onoh noh nh noh noh noh noh
Onoh noh noh noh
Oley

Chorus:
I get money
I get more problem
Many people call me
Wetin make I com show them
You get money
You multiply problem
Many many no need
You be one man killer
One man filler
Abi busy body oh
Every wan feel am
One man killer
One man filler
They want to jolly go
Some ah dem wan still am
One man Killer, one man keeper
Abi busy body oh
Everybody wan feel am
One man killer, one man giver
They wan to jolly go
Some ah dem wan steal am

Verse 1:
You no get money you dey suffer
Abubu cracra
He left you alone and gone far
You no get pa, you no get shinkafa
Wetin be the answer
Abeg show me now make I prosper
Sey make I turn to dance or bouncer
Sey make I follow the drive conductor
But now I get money, I get more problem

Repeat Chorus
Verse 2:
After the money come, enemy come
Only pa girl dem come
They put on silicon, mua see me done
See me run ah ? but
Why dem ah feel like saay
Me no need just fit go feed myself on the beat
Na ti ya dey cool my name
? mind themself
I know myself eh yeh

Hook:
Kwenaho kwenaho, kwenaho kwenaho
Akpakpa kpokpokpo
Kwenaho kwenaho, kwenaho kwenaho
Akpakpa kpokpokpo

Chorus:
Many people call me
Wetin make I com show them
You get money, You multiply problem
Many many no need
You be one man killer,One man filler
Abi busy body oh,Every wan feel am
One man killer,One man filler
They want to jolly go
Some ah dem wan still am
One man Killer, one man filler
Abi busy body oh
Everybody wan feel am
One man killer, one man filler
They wan to jolly go
Some ah dem wan steal am

Verse 3:
Dem ah go send your people against you
Dem fit bad mind insider
The one wey go really help you
Could ah never be an outsider
Sober yourself on your movement
Dem ah pray for your early retirement
Dem ah hide and seek in ya government
No matter what, dem ah bockle dem government

Bridge:
So wey me ah I go do
Wey me I go say
Watch them fall like a rain into the ?
So we me I go do
Ah wey me I go say eh ehh
Jah know

Repeat Chorus

Stonebwoy – Problem Lyrics

HipRadar

Web Designer, Blogger | YouTuber | Music Promoter | Streamer | Digital Marketer | Social Media Manger & Publicist Connect with Me Via email: Djokwas75@gmail.com
Back to top button
Click to Chat!
#
Agent (Online)
×

We are here to help. Chat with us on WhatsApp for any queries.