
Erriga Problem No Dey Finish Lyrics. Enjoy the accurate lyrics to the song “Problem No Dey Finish” by Erigga.
Download mp3: Erigga – Problem No Dey Finish
READ LYRICS BELOW
Straight from the creek of south south ( problem no dey finish )
Was gone for a sec but now I’m back ( problem no dey finish )
No be your ac spoil I’m hot ( problem no dey finish)
Who goes there disembark ( problem no dey finish)
The country hard I no go lie
To make am for lag na die
Why you think say ? do nyash
Even some Lekki boys dey do nyash
Many graduate no get work oh
Some no dey see anything chop oh
Una road dey make body dey pain me
To dress comot hard police fit go detain me
But when we talk dem say we dey on drugs
Call us children na you dey pay we sub
People dey hungry where conscience
You hide am like palative come here dey cap nonsense
ALSO READ: Stream Evang. Toyin Leshi’s New Album “My Love Song” Here
Oya give account you don dey faint
Beans never done Moi Moi dey scent
Them never talk you don cry
Our leaders na cruise guy
So pop your molly smoke your igbo
This country get as e dey go
But on top of this some people lodge
Room 306 they pray to GOD
To be man for this country hard
Why you think say bobo discharge
Before I forget go loose guard o
Make God punish lord Lugard
Go her page write my favourite couple
When wife travel husband you fuck oh
Just dey jaru the man dey drop
Pass über cab the man dey drop
People dey loot dem dey shoot us
Ontop the kind suffer dem put us
Who pay the hoodlums come we badge
This country need Ijaw massage
Ashawo say she love me die
I give my wife make she reply
She say she want bone straight
Block her for my phone straight
You no love her am na jaruma
Carry the money give ur mama
Who marry last week dey wan
Say hin side chick dey cheat on am
Album na 2021
Forget this year this one don wan
Thanks for checking out Erriga Problem No Dey Finish Lyrics
HOT SONGS ON HIPRADAR.NET
ALSO CHECK: Okada – NDC Campaign Song
GET AUDIO: Harmonize – Ushamba
DOWNLOAD MP3: Peruzzi – Isolova
CHECK THIS: Joint 77 – Papa No Ft Tulenkey
GET THIS: Busy Signal – Seen It Before
CHECK: Stream Evang. Toyin Leshi’s New Album “My Love Song” Here
GET ALSO: Davido Ft Nicki Minaj – Holy Ground
CHECK THIS: Manifest – Its Up To Us
DOWNLOAD MP3: Edoh YAT – Dinn
GET AUDIO: CDQ – Could Have Been Worse
DOWNLOAD ALSO: Kwame Yogot Ft Yaa Pono – Bitter Sweet
GET THIS: Addi Self – Mi Hype (Prod. by Jonny Blaze)
CHECK THIS: Chronic Law – Remand
ALSO CHECK: Likkle Vybz – Inna Di Place
GET ALSO: Worlasi x Drvmroll – Amazon (DIOS EP)
CHECK ALSO: Kahpun – Election Time
GET SONG: Worlasi x Drvmroll – Libilibi
DOWNLOAD AUDIO: Likkle Addi x Vybz Kartel – Up and Down
GET ALSO: Abin Solo x Shankus – Walas Wo
DOWNLOAD THIS: DJ Neptune – Nobody ‘Dancehall Remix’ Ft J.Derobie x Konshens x Joeboy
GET SONG: DJ Neptune – Nobody ‘Igbo Boys Rap Remix’ Ft Zoro, Nuno x Joeboy
CHECK OUT: DJ Neptune – Nobody ‘French Remix’ Ft Tayc x Joeboy
ALSO OUT: Gidochi – XXL (Prod. by Kel P)
GET SONG: Jay Bahd – Condemn Ft Cityboy, O’Kenneth, Reggie, & Kwaku DMC
GET AUDIO: Chronic Law – Don Rifle
DOWNLOAD ALSO: Worlasi x Drvmroll – House Portay
CHECK ALSO: Worlasi x Drvmroll – Guinness
GET SONG: Amerado – Kyere Me Ft Okyeame Kwame